One ogbonge Nigerian pastor wey be di oga kpatakpata of Daystar Christian Center, Sam Adeyemi don tok tori about im japa to di United States of America. Oga Sam Adeyemi bin show face for one interview ...